Asake - Gratitude (Choir Version) Listen to the album “M$NEY". Out Now! Stream:https://music.empi.re/money #Asake #MONEY #GIRANRepublic Lyrics I no fit lie you wetin my eye don see, o pọ gan-an o (mm-mm) So many good wey man don do, but na bad dem go talk (mm-mm) Even Jesus Christ, the Lord, dem nail am for cross (mm-mm) You no fit please everybody, ọmọ, o mọ p'ẹnu l'ẹbọ o Personal rara o, rara o No give me yawa o (yawa o), no give me yawa o, yawa o Ọmọ araye kala o, ti o ba s'owo wọn ma japa















