VIDEO

Asake - Gratitude (Lyrics) (TikTok Version)

Caveillo · 2:55

🎤 Asake - Gratitude (Lyrics) ✨ Stream & Download: YouTube: https://youtu.be/z22zRnTlgMg?si=LCnF2dGJGd65j0ey I no fit lie you, wetin my eye don see, ó pọ̀ gan (Hm-hm) So many good wey man don do, but na bad dem go talk (Hm-hm) Even Jesus Christ, the Lord, dem nail am for cross (Hm-hm) You no fit please everybody, ọmọ, o mọ p'ẹnu l'ẹbọ o (It's not personal, rárá o) Personal, rárá o, rárá o No give me yawa o (Yawa o), no give me yawa o, yawa o Ọmọ arayé kala o, tí o bá wá sí owó, wọ́n máa japa